Lilnelly Mr Yinax - Nigerian Girl Lyrics || NAIJA MUSIC 2024

 

Hold up
Where have you been
All day I been search for your last been
See no vex me, am so angry
Even call your number but You no pick
What were you doing, who were you with?
That you saw my missed call and you didn't call back
Shey your head dey craze or you don join squad
We don dey edon tey no be say i just come
Show the face wey I know this is not your real face
This be like Blackface, She you get 2face
Am feeling fucked up can't even summarize
Text you on WhatsApp but you no fit reply
Say You don change no be lie
You wey I know no fit dey online
When me self dey u no fit say hi
Let me get this straight
You dey eye more cheddar
Only five names You don turn Bad Girl
You dey do hook up with more five men
On this blue app
I no still believe you can say goodbye
But that Nigerian Girls with their bad Lifestyles
No true love they only show love
When they know you gat cash
They don't care who you are
whether if na mad Man
So far there is cash everything na sharp sharp
You want then to bow they go bow sharp sharp
You want then to pull they go pull sharp sharp
Shey na respect you want, You don't need to ask
Nigerian Girl with a corning Lifestyle
Low lifestyle for her mind she be star
Go outside see love in the sky
You go know say You know try

Nigerian Girls with their life
Say no flows no coke no ganger
They go come make you dey high
Come dey craze on top of their matter
Nigerian Girls with their life
Say no flows no coke no ganger
They go come make you dey high
Come dey craze on top of their matter

Nigerian Girl with a corning Lifestyle
Low lifestyle for her mind she be star
Go outside see love in the sky
They love when they strive 
You don't no nothing
So am gon tell you something
You know what time it is
BadMan Recordz in the building
Lilnelly Mr Yinax
Every Single is a Hit
Let's Go

 Nigerian Girls with their life
Say no flows no coke no ganger
They go come make you dey high
Come dey craze on top of their matter
Nigerian Girls with their life
Say no flows no coke no ganger
They go come make you dey high
Come dey craze on top of their matter

BadMan Recordz.


Comments